Remember say we been bring una reports say YBNL boss Olamide don sign new artistes Limerick and Lyta. One of the new signing Limerick don drop new single wey the title na Pesin and from wetin we gather from Olamide social media handle, the video to the song go drop soon. The song wey Dai Hard produce show Limerick where him display him rap skill as him blend real life matter with comedy and him do...
from Lovablevibes – #1 Nigeria Music & News Site | ™ http://ift.tt/2o0wkWa
via IFTTT
No comments:
Post a Comment